LETTER TO AISHA

&

Olomiloma re(eje lo fe)

Fine girl from Kumasi
This your backside I want it on me
Omo to fine,omo to Jo mummy
If love is a crime,jo wa kobami
I no want no dulling
Shey you go do Abi make I leave
I be vibeboy and I get money
You be fine girl and you get body(gbe sunmo mi ahn)
You be the girl I’ve been looking for
Am in love with you for life ,iwo lokan mi yan
Wetin dem Dey talk ,kilon so
Na you be the girl I want ,
O baby touch my opa oranmiyan,
If you show me Bobby I go show you love .
Ah Aisha ,
High me like sativa
Burn me like candle a light
Otojo meta tariria
Oh Aisha
High me like sativa
Burn me like candle light
Otojo meta tariria wa
Olomi loma re
Eje lonlo
Shey you go be my girl
Me I wan know
Olomi Loma re
Eje lonlo
Shey you go be my girl
Me I wan know
Toba le dija kodija
Toba ma dogun ko dogun
Your agbelebu
I swear to God I am capable
If you nack me jazz, kayamata
I fit to die for your matter
BDSM ayewada
Bo sori bed kajo jupa juse olomi mi ahn
Otin gbemi trabaye
As e Dey do me I no fit shalaye
Give me that chance make I be your babe
Shey make I move Abi make I Dey
Shey you go Dey when the money no Dey
Abi you go japa if I no get paid
Shey e go need make I shayo all day
As the raba no dey. ,make I just dey my dey. Ah
Ah Aisha,
High me like sativa
Burn me like candle light
Otojo meta tariria
Oh Aisha
High me like sativa
Burn me like candle light
Otojo meta tariria
Olomi loma re
Eje lonlo
Shey you go be my girl
Me I wan know
Olomi loma re
Eje lonlo
Shey u go be my girl
Me I wan know

Share

You Might Also Like