Call my name

Stack money up that′s the format
No one hears from a poor man
And everything I said there was no lies
You no fit Dey Lagos if you no wise
God blessings in abundance
Straight to the top like I take flight
And everything I said was there was no lies
Nobody hears from a poor man

Ajeh for my life
For my life
I no fit wait make I go faraway make dem call my
Name e go burst my brain
But me and you story no fit be the same
I know God Dey my side
I get plenty Niggas wey won see me sad
But me and you no Dey same class
I fit to Dey laugh but I Dey bleed inside
Uh uh uh

All my agenda
Na just to work make life better
I no fit forget all my brothers
I no fit trade their love for another
Working from OJUELEGBA
Hustle straight down to BEGGAR
I fit to get mental disorder
If I Dey try to remember
Bygone will never be bygone
Cos I go still buy g*n
Go chop dem like python
Ton ba wobi Ton ba wobe yeh!
More than a kidd you gon put your eyes on
You can call me katakata ranger (sorry)
I no fit to fight power ranger
Nevertheless working for my paper
See now when they see me dem Dey fear me like I’m danger
I know God Dey my side
I get plenty Nigg*s wey won see me sad
But me and you no Dey same class
I fit to Dey laugh but I Dey bleed inside (uh uh)
Life can be sentimental
When the money come e be like fiesta
I been working with my team inside
So many times dem no look this side
Uh uh uh

All my agenda
Na just to work make life better
I no fit forget all my brothers
I no fit trade their love for another
Working from OJUELEGBA
Hustle straight down to BEGGAR
I fit to get mental disorder
If I Dey try to remember
Ajeh for my life
For my life
I no fit wait make I go faraway make dem call my
Name e go burst my brain
But me and you story no fit be the same
I know God Dey my side
I get plenty Niggas wey won see me sad
But me and you no Dey same class
I fit to Dey laugh but I Dey bleed inside
Uh uh

Share

You Might Also Like