🔍

Jungle lyrics

By: Ayox

It’s a Jungle Where we come from
So we fight until our last Blood
Man Gats Work bfor Man Chop

If it ain’t God kini Nbaso
Little things make a man Fall
So we Gats Watch Who we Rely on
Man Demma beast Demma Lion

Came from a city where there’s no love
Many do me wrong , Kon Ma shey lor
Emi Oran won me i no be tailor
I dey grind hard With my Brothers
Don’t need Friends , l don’t bother
Man so evil all of dem demma Betrayals
Kiss you on the cheek demma Judas.
But me I go rise and grow
And I go Dey my zone
I no go come your zone
Your zone

Lolese and e go open my way
And I go still Dey wait
Till he go open way
Open way for me
Baba lolese oh
and e go open way
And I go still Dey wait
Dey wait for him ah

Face my front and I watch my back
Cause person wey you trust fit to stab your back
Emi ko Ara won no ma pa
Tori moti ri iyonu olohun oba
I’m not even scared of my enemies

But I’m scared of the friend wey wan bury me
They want what you have and they envying
Pretend to your face till you Gbemimi
If it doesn’t kill you e go make you stronger
To all the evil I say back to sender
No retreat we no fit surrender
At the end of the day momo pe orimi Aja
But me I go rise and grow
And I go Dey my zone
I no go come your zone
Your zone

Lolese and e go open my way
And I go still Dey wait
Till he go open way
Open way for me
Baba lolese oh
and e go open way
And I go still Dey wait
Dey wait for him ah

Komode to Dara Aseba
Afin to woja a di osha oh
Omo to ba gboran Ada gba
Ayomide oti di Aleba oh
Ile aye ma le
Baba lo ma shey
As long as you dey oh
No wahala