Fire lyrics
Fire, fire, fire bring the fire
Fire, fire, fire bring the fire
Fire, fire, fire bring the fire
Fire, fire, fire bring the fire
Dem no wan make the boy go up
But Oluwa juwonlo
Don see many things spoilt
Rugged boy I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessing no go comot
And like this me I no fit dull
Fire, oh fire
Fire, fire bring the fire
Fire
Oh fire
Fire fire fire bring the fire
Oh fire
Waoh oh oh ah bring the Fire
Fire fire fire bring the fire
Fire
Fire fire fire bring the fire
Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
But e no possible
Omo me I no fit lie
Carry my cross and I carry my cross
To my front my guy
‘Cause I know
If I get the fire
Nah my own nah my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me Holy Ghost fire (fire fire fire )
I know where I come from
That’s why d boy no dey gazo
Out for the money me I stubborn
Give me my money ozizo
Fire, fire fire bring the fire
Fire ahhhh
Fire fire fire bring the fire
Ohhh fire
Fire fire fire bring the fire
Ohhh fire
Fire fire fire bring the fire
Koba