Omo Ologo

intro
Osha

verse 1
Dem try to spoil my life
Dem try to put me down, e-yea
Because I realise (yeah-yeah)
Dem a try to jeopardize (Osha)
Tori me, I don shine my eyes
Look them for face, me I see their lies
Manipulating for Instagram
Dem bad belle me lori Twitter
Aya, aya, aya, aya
Because I ask you for my raba
O daju pe dem go give me my raba
Aya, hm (e-yea)

chorus
Wọn pe mi ọmọ ologo
Hm, ọmọ ologo
Hm, ọmọ ologo
Tori naa, show me your logo
Show me your ologo, a-ya-ya
Show me your logo
Hm, ọmọ ologo, ọmọ ologo (Osha)

verse 2
Oh Lord, save me
Oh Lord, gave me (yeah-yeah)
All I had from the beginning has been written
I knew I was the best, and nothing less comes from the best (Osha)
So you know as e dey be, ′cause they never change me
Platinum gold, yeah
Yeah, that’s the flow
Silver, I don′t, diamond in cold
Fake love, I no jisoro
Caleb, give me my money o
Pay me money o, ah

chorus
Ọmọ ologo, yeah
Wọn pe mi ọmọ ologo (yeah-yeah, yeah)
Ọmọ ologo
Ọmọ ologo (yeah, yeah-yeah)
Tori naa, show me your logo
Show me your ologo, a-ya-ya
Show me your logo
Hm, ọmọ ologo
Ọmọ ologo (ọmọ ologo)
(Ṣana, ṣana, ṣana-wọle o)

outro
Ọmọ ologo (yea, yea-yea), ọmọ ologo
Ọmọ ologo (ṣana-wọle o) (give me my money o)
Emi ọmọ ologo
Ooh-yeah
Give me my money
Emi ọmọ ologo (ọmọ ologo)
Hm, ọmọ ologo

Share

You Might Also Like