Verse 1: BNXN
(En-, en)
I don’t really care ’bout it, it’s my peace
Stacking my cheese
Omo owo lo je kin demo
Wetin go make me shine my teeth, go be money
Most of my haters no get work
Shawty say, “Would you sign on my tits?”, and I’m like
“Please, me I just come from sermon”
Shoutout to Mufeez, he dey give me trees mounjeun lo
Olo un ni mo demo
Pre-Chorus: BNXN
Said to my papi one day
Soon, I’mma make it some day
I’m in the club on Sunday
Cause I no get work on Monday
(Heh, heh, heh, heh)
I’m still chasing money
(Heh, heh, heh, heh)
I’m still chasing money
Bridge: BNXN
If a baby no like me, na set up
Cause I dey give you job
Future CEO (Future CEO)
If your papa no like me, na set up
Cause I dey give you joke
Future CEO (Future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke, joke o
Future CEO (Future CEO)
Chorus: BNXN
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke, joke o
Future CEO (Future CEO)
If your papa no like me, na set up
I dey give you joke, ehn
Future CEO (Future CEO)
Verse 2: Seyi Vibez
Monday to Sunday, my oral sexy
Fine boy, all melanin
Gbedu wey just dey pop, getting maximum wage
Champion, heavyweight
Moni Maserati, moni bi 2 doll
I fit pull up in a Rover or a Lamborghini
(Sexy, sexy)
Konga Afrika Wey, ability pass Kanté
Before criticize me, I know say I go blow
Strongest in my city, gangster in my city
We fear no police, 2Pac California
I get babe for London, I get one for Paris
I get one for Germy’, one from Philadelphia (Philadelphia, a baddie)
You know say I geti gold, you know I geti silver
My aboki geti diamond
Omoge she ge ge
Chorus: BNXN & Seyi Vibez
If your baby no like me, na set up (Na set up)
Cause I dey give you joke, joke o
Future CEO (Future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke, joke o
Future CEO (Future CEO)
Outro: BNXN
If your papa no like me, na set up
I dey give you joke, ehn
Future CEO (Future CEO)
(Enta)