Verse 1: Victony
How many man wey go follow my body to go
Huh, casket o
How many man, wetin you go talk before you go full the
Huh, basket o
How many stamps you go knack before you go full
Your passport o
And if it no pass ten, make you stop to dey follow me talk
Before Yori-Yori leave Bracket mouth
Pre-Chorus: Victony
I dey write my songs on a low-key
Abi, se you think say I be novice
I dey write my songs on a low-key
Before Don J put the Mo’ in the Mohits
Before Rick Ross put the May’ in the Maybach
Before them Peter and Paul separate
?
Even before King Jada correct her body
Chorus: Victony
Issa must, I go hustle from the sun-up untll the sundown
In the blood of Jesus, I go dissolve all my brothers
E go first buy cough syrup before you talk for my matter
‘Cause you go fit choke eh, ah, and e go fit choke, oh
Verse 2: BNXN
You know times dem go ? roll my Igbo?
Countless, oh
And then the flow’s coming cold like a Eskimo
Perfect, oh
The thing you talking online, man I really don’t know
Pointless, oh
You see them go gather round to dey discourse
‘Bout the big boss, you know I’m the subject, oh
Verse 3: BNXN
‘Cause I dey write my songs on a daily
You no fit talk say dem no pay me well o
‘Cause me I fit Savage? like na me sing Girlie o
Call me Bujuraking, it’s way beyond their understanding
I been stone cold, you no know?
How you go jonz me wey sabi road?
Me wey I no dey do gbogbo ti gbo
Straight to the point and they can’t touch my flows
Pre-Chorus: BNXN
Swear them boys testing me, really envy me
There’s no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me
They really hoping that, whenever I get my shit together
Testing me, really envy me
There’s no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me
They really hoping that, whenever I get my shit together
Chorus: Victony
Issa must, I go hustle from the sun-up untll the sundown
In the blood of Jesus, I go dissolve all my brother
E go first buy cough syrup before you talk for my matter
‘Cause you go fit choke eh, ah, and e go fit choke, oh