Barnabas lyrics
………
Carry hustle for my head
mama so impressed oo
for the money I sweat
nah wetin make my eye red
any night for agege
have been waiting for my pay day
I’m mbape
hawking hustle for my head like nah bread for agege
banarbas banarbas banarbas
banarbas banarbas banarbas
banarbas banarbas banarbas
………
I be biggy man you know
I be biggy man you know (you know)
e be like e dey shock una
e be like una go je
Holla Holla I dey there
cause if you do jeje
and I do you tender olorun
if we dey forever woman
omotola she dey feel my tunba
agege 1 and I get 1 for Shita
sheybi nah why I dey carry shoulder (shoulder)
I Carry shoulder pad
mo n ga apa
emi star I dey shine
no dey wine I no dey wine
banarbas banarbas banarbas
banarbas banarbas banarbas
banarbas banarbas banarbas