Kilofe na
Shey na money
No dey mind your ex
Na dundy
Mole gbe e lor
Matun korin
Eyan mi l’ Osupa Saidon P
Shogbo Ghana
Sho mo Abonti
Laise vodka
Shey lo n pami
Kilofe na adun maa dan
Olomi jor
Oo Adunni
Nkan ton shey lon dun yi
In a nutshell o Wunmi
Butterflies por ni ikun mi
Oni tibi mi o kor C lasan
Na 6.2 inches
Could you blow me kisses
Kin mobi tara mi kusi
Have you seen the work of God in my Bebe
Ogozi my Bebe
Osondi o my Bebe
Come and see the work of God in my Bebe
Created on a Sunday hallelujah, praise da Lord
Treat you nice I go do you well well
Full package baby you be 10/10
They know they see your type around omo these days
Anybody fumble you don make mistake
Too sweet give me jedi jedi like a cheesecake
Iwo deni kani I no send these babes
Send your aza I go like paste
You gat what I want oya give me bae bae
I be your boy for your matter
Nobody, nothing fit scatter
The connection wey me and you we get
Olomi, olomi, olomi bae bae
Masemi bakan na you I dey see for my future
Toba gbe gesi dem go injure
You and me, perfect future
Oo Adunni
Nkan ton shey lon dun yi
In a nutshell o Wunmi
Butterflies por ni ikun mi
Oni tibi mi o kor C lasan
Na 6.2 inches
Could you blow me kisses
Kin mobi tara mi kusi
Have you seen the work of God in my Bebe
Ogozi my Bebe
Osondi o my Bebe
Come and see the work of God in my Bebe
Created on a Sunday hallelujah, praise da Lord